Flado Jokes (Episode 1)
Flado jokes by Flado Charles Boli
How ajebotas talk on phone
De female
Sandra =hiii
Nancy=kul
Sandra=just making out with my crush Can Join us
Nacy=where will i meet u guys
Sandra =at bevon Join.
Nacy=ok sweet heart
Naija girl will be making out with her guy And de guy will tel her to call one of her friend u will See
Amaka=hiii ngozi's
Ngozi=watsap
Amaka=idiot u no dey See me befor or u want to Ask about my no friend again to snatch hi abi Ngozi=nooo
Amaka=abeg come with very big have bag to mama nkechi beer parlour Ngozi=to do wat
Amaka=ewu dats why i call u ngbeke
Eget one idiot we think she get money wey i wan chop die
De guy fainted

No comments